Thursday, July 30, 2026 - Portable has called out his ex-girlfriend, Queen Dami, going as far as to refer to her as a pr0stitute.
The singer took to his Instagram Stories to shame her.
He wrote: "I see where my Ex dey cry online say she no
see serious man who go put her for house again na chop and go
"Me self just dey help your life because you be my Osho
you no born pikin for me
"Remove my name from your name my wife dey for my house
you wey japa from alafin palace you don date all big man wey dey online finish
still you no get car na to dey beg for gift online why you no dey shame
"She dey call my name say l be good person I no be bad
person before and now na me still dey help her take care of her son wey she
born for alafin she still dey call for food money but she no dey under me
again."

0 Comments